Monday, 21 December 2015

370,000 don comot for pdp come join Apc for Jigawa state

370,000 members don comot for pdp come join Apc for jigawa state. The national chairman of apc and

ladder for plane

The minister of state for aviation Senetor Hadi sariki don direct say make them immediately investigate the use of ladder by aero contractors airline for Bauchi.

Sunday, 20 December 2015

Mikel obi and them twins

This guy sabi perform him duties. sweet babies. Na mikel children be that with him russian babe.

Nicki Minaj.

This american singer and rapper Nicki Minaj perform for Luanda Angola last night. According to one report

Genevieve Nnaji.

Make una checkout this photo of genevieve nnaji for inside thisday style magazine.

Cossy Ojiakor

Nollywood actress cossy ojiakor way dey for calaber now share this photo of her big bobby come say

Happy byday fine man actor ramson noah

Fine man actor ramson noah do him byday yesterday way be 19th Dec.2015. See the cake way him