Monday 21 December 2015

Sepp Blatter and Michel Platini banned for 8years

According to bbc, them say them don bann FIFA president sepp blatter and UEFA boss michel platini from

Miss universe 2015

Make una check out some photo of miss universe 2015 way happen yesterday for las vagas in america. Her

Cossy orjiakor and her big bobby

Cossy attend one party for uyo with her big bobby. this girl sef. she too dey display this her bobby. make una

karrueche for miami beach.

Chris brown before girlfriend Karrueche show us some photo of herself for miami beach over the weekend

Hiddink want Drogba to be chelsea assistant coach

Hiddink way be chelsea coach for now want drogba to assist am to coach chelsea because say drogba na

370,000 don comot for pdp come join Apc for Jigawa state

370,000 members don comot for pdp come join Apc for jigawa state. The national chairman of apc and

ladder for plane

The minister of state for aviation Senetor Hadi sariki don direct say make them immediately investigate the use of ladder by aero contractors airline for Bauchi.